READ MORE: http://news.naij.com/58753.html
The new father who recently condemned the anti-gay bill signed by President Jonathan took a swipe at the President again. This time questioning the authenticity of Jonathan's PHD certificate.
See messages below
But
naija still dey wer e dey, suffer still plenty more, education don
pafuka, housing na story, electricity don turn to disco light, haba
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
As
for me, I don tire of dis stealing by govt, haha, na only our country
dey, fela shout am till he die, many of our fathers/mothers d same
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Well
na naija youths still dey allow una sha o, bcus if dem all join me
& we move on d street, we will stop all dis stealing wey una dey do
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
With
all d money wey u oga jonah, yes I mean u oga jonah&your cabals dey
steal, how una think say money go remain 2 fix our education system
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Oga
jonah, pls which kind uni/poly u go, se na uni wey dey go strike for
5months in a yr or na poly wey dey go strike for 6months in a yr
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Oga
jonah, are u sure u get phd, bcus if u get phd, naija education system
can't b going down and u no fit do anything to stop it
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
If
any youths artistes try all d shit wey dem try with d last general
election,na dem we go hold for d corrupt ruler wey dem ask us 2 vote 4
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Now
d same oga jonah wan contest election, se u think say we b mumu like b4
ni, abi u think say u fit buy d youths with artitses again
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Oga
jonah don rule us how many yrs, e no do anything dan steal our money,
spoil our education system, make us suffer like him predecessors
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
Election
don dey come now, I dey hear oga jonah wan contest, dis people no get
shame. Make d thief show me one big improvement 4 our life
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) February 11, 2014
What do you think of this?

0 comments: